魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Orezi > The Gehn Gehn Album > Ogede

Orezi



歌词
专辑列表
歌手介绍

Orezi

Ogede

It is a Ghen Ghen, Yaga! Oh yes
Kiddominant once again

See me see trouble oh eh
See me see trouble ooh
na who order the drink on the table oh
Now everybody dey see double oh
Eh eh baby go go below
As you hear the beat just dey go go below
na party we dey no be gbobi oh
Oya start to dey wiggle and wobble low
Eh eh, whether na Don P or Rosey
Too much money to troway, oh eh
Fine girls just dey shake
Dem dey gbadun the way we dey play
Omo iya Alhaja oh what is the matter oh
Gbe kini wah kin raja oh Orezi tide oh

DOWNLOAD AUDIO

I can see it in your eyes
you want me for the Night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe Jogede, sho fe Jogede,
Sho fe Jogede, Sho fe Jogede
Sho fe Jogede sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
I can see it in your eyes
you want me for the Night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe Jogede, sho fe Jogede,
Sho fe Jogede, Sho fe Jogede
Sho fe Jogede sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede

Oh my GOD! Have been looking
Have been searching for Love
Until I jam this girl wey make me to stop
Baby I go follow you
Anywhere wey you dey go
Baby I swear na me and you
I go dey carry you go…
We go dey dance skelewu
It's you you… Girl,
anything I tell you na true… Girl
Girl I want No one but you
come make I show you life
Am not gonna tell no lieg
Irl one no wife, just want you for the night

I can see it in your eyes
you want me for the Night
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe Jogede, sho fe Jogede,
Sho fe Jogede, Sho fe Jogede
Sho fe Jogede sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
I can see it in your eyes
you want me for the Night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe Jogede, sho fe Jogede,
Sho fe Jogede, Sho fe Jogede
Sho fe Jogede sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede

See na your body na hin make
people for area dey koshi
Anytime I look at you girl
Me I just dey act like an oloshi
Oya gum body come make me
And you gum body
Hope say you no go tell somebody
Me and you go turn buddy
See I can see it in your eyes
You want me all the Night
I will make you feel alright
I swear I will never let you go
Ina the bed, ina the floor
Ina the bathtup ina the car
Me I go nack you
Me I go do you many many
things, that your eyes can't see

I can see it in your eyes
you want me for the Night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe Jogede, sho fe Jogede,
Sho fe Jogede, Sho fe Jogede
Sho fe Jogede sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede

Ooh mu Rosey oh
Ooh mu Champagne ooh
Ko wa feh bami lole
Kowa feh bami lole oh
Oh mu rosey ooh,
Ooh mu champagne oh,
Ko wa feh bami lole oh
Ko wa feh bami lole ooh,
Ooh mun Rosey ooh