魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Fabian > My Load

Fabian



歌词
专辑列表

Fabian

My Load

Na who geti loadi wey you dey carry?
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na who geti loadi wey you dey carry brother?

Call:Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me

Some people dey carry wetin no be dem own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this, I geti that
That thing no be your portion ee

Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I'm broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I'm down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I'm lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh! E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry

Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me

He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me

Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me

Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me

My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse

Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I'm blessed, I'm blessed, I'm blessed

Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me

He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me

Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me...