魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Demarco Castle > Oniro

Demarco Castle



歌词
专辑列表
歌手介绍

Demarco Castle

Oniro

GemStones

Oniro ni
Oniro ni e
Mo lo ri maami, owa ni le iwosan
ONIRO NI E
Am going on a business trip bt i'll be back in 3weeks
ONIRO NI E
you say she be your aunt sister brother husband pikin, Oniro ni e eeee
ONIRO NI E ooo

No be say u too fine, God just bless you small you con dey misbehave
Shey na because i lovey you, u wan con turn me to your personal mumu,
My mama didnt raise No fool soldier go soldier come fish still plenty for water
I might cry tonight but tomorrow i'll be fine
I didnt want to have to let you go
Bt i think its time to let you know
You no go fit take me play TINKO
If u didnt baby na you no
As u see me so, Am way to old to play games
Ye eeee
Its time to hit the role
ONIRO NI E
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Mo lo ri maami, Owa nile iwosan
ONIRO NI E (repeat from the top)

You talk say you love me
Say no other woman go fit to take my place
Bt that one na story, u been dey lie la la la lie to my face
Na fly wey no hear word, go follow deadbody to enter the grave
I warned you the last time, na be since the last time eeee
I really wanna have let you go
But i think its time to let you know
You no go fit use me play TINKO
(Chrous)

Lipsticks stains on your shirrrttttttt
No replies to my text
Earrings in your briefcase
You no dey lock your phoneeeeeee
ONIRO NI E
(CHR)

Lyricx by IG: semileny1: semileny1