魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Kefee > Dem Go Talk

Kefee



歌词
专辑列表

Kefee

Dem Go Talk

its your girl kefee again
nor do face like monkey wey lick lime cause everybody get he time
why you dey jealous me
the more you dey vex the more i just dey flex dey go
why you dey jealous me
say na you won stop person wey God don bless oh
you buy bugattti them go talk
you soak garri them go talk
you wear designers them go talk
abi na china them go talk
you wear akpola them go talk
you ride okada them go talk
you too fine them go talk
you nor fine them go talk