魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Kenny Kore > Eledumare Classic > I Believe

Kenny Kore



歌词
专辑列表

Kenny Kore

I Believe

See my life don better, see the shame don
waka
They no go know say you don suffer, dem go call
you ajebutter but you be real ajepako
See the levels don dey change it makes wanna
give again and love again,
no be today e don teh na because I believe
Na because I believe/4x Ohh
Na because you believe/4x oohhhhhhh
Some people wey believe go say
Na because you believe/4x eeeehh
See, Mummy no be you be this
Remember say them no believe
You go marry ehn yes you and daddy
Raise pikins, raise your pikins pikins
A lot of them, super pikins, super pikins, super
pikins
(Just like me)
dey drive correct motto
Imagine say (imagine) you no do magomago take
commot for ajepako
Imagine say I go die one day but my name go
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
remain great
So greeeeaaat ye in Jesus I believe, believe…
believe
Na because you believe/4x yeeee because you
believe… believe… because you believe…believe
Sing with me, i believe in you, you believe in me,
we believe in God
Mummy believe, daddy believe, brother believe,
sister believe
Igbagbo o gbogun o, igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you
believe,
Abeggy dakun stop to vex o, I can't repent o
Baa mi loni loni kin woke, O ni kin woke, O fe so
mi doge
If I believe O fe so mi osa
Yes indeed laye ti mo wa
I believe, I believe I'll be rich, yes indeed
I believe.