魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Stonebwoy > Living Stone > Go Higher

Stonebwoy

歌词
专辑列表
歌手介绍

Stonebwoy

Go Higher

Dem dey susupon me eh eh
Dem go susupon you too
Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher
Higher, higher, as I dey go dem dey throw fire
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, dem go dey do dem go do tire

I go dey move with vim dem go te baya, te baya
Counting the paper, ce dollar, ce dollar
Who God bless e no dey chop bɔla, chop bɔla
Beg no friend from no informer, dem go show you true colour

Dem dey susupon me eh eh
Dem go susupon you too
Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher
Higher, higher, as I dey go dem the throw fire
Higher, higher, I go dey pray mek I go Higher, higher, dem go dey do dem go do tire

Goodness and mercies shall follow me
So mi no 'fraid ah no enemy
Pon top ah blessings mi belly cyaan hungry; aborbi taadi and kalami
My table full up full up, and ah run over
My cup it ah run over
Ah mi sing 'Pull Up' 'Pull Up' mek dem mad over
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Dem no like seh mi take over, Bhim!!

Dem dey susupon me eh eh
Dem go susupon you too
Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher
Higher, higher, as I dey go dem the throw fire
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher

Higher, higher, dem go dey do dem go do tire

Done tell 'em seh mi up and running
Like a bullet spinning
What is written is written in the book of life, none ah dem stop timing
Mɛto ashikɛ oo, mɛto ashikɛ oo
Ɛla mɛto ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo