魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > J. Martins > Ikwusigo

J. Martins



歌词
专辑列表

J. Martins

Ikwusigo

what else yh. yes. bad man dey here
j martins. which kind life be this, wey people just they this
ikwusigo (times)
I wake up in the morning and I thank jehova
some people wanna be alive they don die before now
your frnds they kill u for back
they too dey run their mouth na
they hate everything u do
even the ones u no do
listen up
I never see I never see. I never see this kind of hate
Ife onye kwutelu ko ge bulu
I never see I never see. I never see this kind bad belle o
nwanne gaba na chigi kwugi nazu
no matter how them try them go fail
maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
anyhow e be. ike ga gwu ha. ndi osi mi o
maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o
onye fulu for December. ikwusigo
a Lee Lee. Ikwusigo
onye asiri, ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo
onye Obia akpor ikwusigo. a lee Lee ikwusigo
onye ifeoma na nso nso nu uwa
ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo
fedi nwa di easy. ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo
u b waka waka. ikwusigo a Lee Lee ikwusigo
fepu maka chukwu okwa ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo
m ge megi ife ikwusigo a Lee Lee ikwusigo
(...)