- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
Chidinma
-
Kedike
From the first time I met you there was something about you I can never forget the way you take thief my heart I dey try to pretend to you I no like, I no send you but I no like we're friends too cuz you give me a spark I just can't help myself, I wan be your all And I see no one else, wey I fit give my heart I no go ever leave you I go dey there for you oh
nothing wey dem fit do (to take me away from you) I no go ever leave you I go dey there for you oh nothing wey dem fit do (to take me away)
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke kedike
Ey! you dey make my heart go Kedike (Kedike) Kedike ey, ke ke ke kedike uh oh ey I can tell what's that too
build my whole world around you No one else can do the things that you do for me
I wanna be there for you 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Baby I really love you There is something about you that I cannot explain na you alone I want, na you alone I need na you alone go make me feel complete I just can't help myself, I wan be your all And I see no one else, wey I fit give my heart I no go ever leave you (leave you) I go dey there for you oh (Baby ey ey ey ey) nothing wey dem fit do (I go dey with you oh oh oh oh oh) I no go ever leave you
I go dey there for you oh nothing wey dem fit do (to take me away)
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke kedike
Ey! you dey make my heart go Kedike Kedike ey, ke ke ke kedike Baby you dey make my heart go kedike kedike ey, ke ke kedike you dey make my heart go Kedike Kedike ey, ke ke ke kedike you dey make my heart go Kedike Kedike ey, ke ke kedike you dey make my heart go Kedike Kedike ey, ke ke ke kedike
-
|