- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
Falz
-
Jeje
All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practise You be too set, you be rootless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh
Ye, come baby take it easy on the bahd guy Put it down like you're looking for the last price Back it up, then put it on me Make I play Guitar while you singing on key She say you wanna serve it on a gold plate And then sprinkle salt and add spice But wetin I dey do wey I no wait You the kind of babe wey I gat wife
All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practise You be too set, you be rootless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking Got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh
All the talk you dey talk make I loose gaurd oh Completely, mammi you be too bad oh I been no dey see when I look hard oh Then you crept up on me, you came through back oh As a sharp guy, me I no slack oh Your face fine, all your body too tap oh Give to me I need to own that oh Make I spend on you one or two card oh
Cus All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practise You be too set, you be rootless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking you got the bahd guy singing

|