- 歌詞
- 專輯列表
Korede Bello
-
Godwin
Mavin... Eh eh Eh eh. Korede bello Don jazzy again o Omo lope Mega superstar o O na na o I don get alert... God Win And i don pay my rent... God Win Them been wan fall my hand but God Win Them been wan kill my Joy but God Win I say anything them do na God win ona God win ona God win o Anything them do na God Win ona God win ona God win o I don change my name to God Win And omo i don buy motor... God Win Them say my market no go sell but God Win And them been say i no go blow, but God Win them my broda Make them try their luck my God go Win 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 My God win o My Lord win o Anything them do na God go Winna God win ona God win o As you don pass exam na God Win And dem bin say you no go pass but God Win You wake up see today lasun na God Win Robbers dey rob dem no see youbroda God Win Dem no see you my sisterna God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o As na your wedding day na God Win And e don tey wey you dey find but God Win So we go pop champagne today... God Win We go dance, dance, dance cause God Win over o Elelele Anything you win na God Win And if you win election my broda God Win Like if you win contract my friend God Win And if you check the countdown my broda na God Win And if your market selelelena God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o Why you no go dance, na God Win ona God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o
-
|